Your Health and Wellness Partner

Diabetic foot

Diabetic foot

Diabetic foot; for some people nothing fit worse pass this one. The way e take dey start na say the person no go get ability to feel dia foot and legs or the feet go dey numb so tey if dem kick dia foot for needle, dem fit no feel any pain at all. Diabetic foot ulcers no be wetin anybody wan play with, so we don pack some useful tips when you fit take prevent complication