Your Health and Wellness Partner

Suicide: Key things about it (Pidgin)

Suicide: Key things about it (Pidgin)


One important thing wey you need know be say YOU NO DEY ALONE.

If you dey feel too sad and you plenty matter dey your head, abeg share how you dey feel with person wey you trust, or you go see person wey be mental health professional.