Postpartum Depression

“For this pidgin English tori, MO wen dey bring una ogbonge gist from CUTICA Health go yarn about one main sickness wen doctor dey call Postpartum Depression.
E dey common for women wen just born pikin. No woman suppose suffer bcos e close mouth. 
Make una jam MO every week here for ogbonge tori as e dey hot”.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *