Your Health and Wellness Partner

Operation to change body don common for Africa.

Operation to change body don common for Africa.

The way wen to dey do operation to take change some parts of body don take common for many African countries no be small tin o. 
We go yarn about wetin come make e be say our people wan come join oyibo people begin pay doctor to helep dem change dia body.