"High Blood Pressure is more common than you think (Pidgin)"
"High Blood Pressure is more common than you think (Pidgin)"
You sabi say Conjunctivitis na the medical name for wetin you dey call "Apollo"?
E dey happen when thin transparent layer of the eye dey irritated. When this thing happen for newborn baby, dem dey call am Neonatal Conjunctivitis.
"High Blood Pressure is more common than you think (Pidgin)"
"High Blood Pressure is more common than you think"