Your Health and Wellness Partner

Major depressive disorder (Pidgin)

Major depressive disorder (Pidgin)


Major Depressive Disorder (MDD) na wetin doctors dey use describe mental disorder wey dey affect person mood or behaviour.

Factors wey dey contribute to the development of this disorder na Family history, mental conditions, physical, sexual and emotional abuse, medical condition, alcohol and drug abuse.