Your Health and Wellness Partner

Lung cancer (Pidgin)

Lung cancer (Pidgin)

You know say cigarette smoking be the leading thing wey dey cause cancer?

Another one be say people wey no dey smoke but dem dey exposed to smokers, dem get tendency to get llung cancer.

Important things wey you need know about lung cancer dey this podcast.