Leukemia in children (Pidgin)


Leukemia na type of cancer wey dey affect the white blood cells   
wey dey person body.  

These white blood cells na part of your immune system wey dey help   
your body fight infection and disease.  

Leukemia na the most common type of cancer for pikin dem, and e fit   
dey deadly if dem no treat am well.