Your Health and Wellness Partner

Hearing loss in the elderly (Pidgin)

Hearing loss in the elderly (Pidgin)


You know say old age na one of the risk factors for hearing loss?

Hearing loss dey common among elderly people.

Common things wey dey cause am na when dem dey exposed to loud 
noise, some kain medicine and medical condition.