Your Health and Wellness Partner

Formula vs Breastfeeding - Pros and Cons (Pidgin)

Formula vs Breastfeeding - Pros and Cons (Pidgin)

Whether you chose formula or breastfeding, e dey important make you do the best thing for you and your pikin. No let wetin people go talk push you to make choice wey no comfortable for you and your pikin.