"Dialysis: What you need to know  (Pidgin)"


The function of your kidneys na to comot waste and excess fluid from  
the blood. 

When the kidneys no fit perform this important function well, dem go  
use external device take perform these functions. The procedure na wetin  
dem dey call DIALYSIS.