Your Health and Wellness Partner

"Deep Vein Thrombosis: Dangerous blood clot (Pidgin)"

"Deep Vein Thrombosis: Dangerous blood clot  (Pidgin)"

Deep Vein Thrombosis (DVT) na condition wey blood clot go form deep inside the vein. E fit happen due to say person no move for a long time, pregnancy fit cause am, person wey dey overweight fit get am. person wey get family history of DVT fit also get am.

This condition dey serious and e fit lead to sudden death. Many people no sabi the signs and symptoms, dem go just think sayna small issue.