Your Health and Wellness Partner

Colic: Nightly screams of my infant (Pidgin)

Colic: Nightly screams of my infant (Pidgin)

Colic na common condition wey dey make pikin wey dey under four months dey cry all the time.

You fit help your pikin feel better by burping them after dem chop, changing their feeding method, hold your pikin close, cuddle am when im dey cry.