"Urinary Tract Infection in Pregnancy (Pidgin)"
"Urinary Tract Infection in Pregnancy (Pidgin)"
Bleeding for belle or for upper part of intestine na wetin dem dey call Gastrointestinal or GI bleeding.
Sign wey show say person get GI bleeding na Black stool, vomit wey look blackish or bright red, serious stomach pain, weightloss wey you no fit explain, weakness and fast heart beat.
"Urinary Tract Infection in Pregnancy (Pidgin)"