Your Health and Wellness Partner

Alzheimer’s disease: All you need to know (Pidgin)

Alzheimer’s disease:  All you need to know (Pidgin)


Wetin be Alzheimer's Disease?

Alzheimer's Disease na brain disease wey dey affect memory and other mental functions. Na type of dementia wey dey usually happen around the age of 65.

This disease no get cure but treatment wey go slow am down dey.