Your Health and Wellness Partner

The Drowning Child: Tips to save their life (Pidgin)

The Drowning Child: Tips to save their life (Pidgin)


You know say children get plenty energy and dem dey like explore. 

Na why e dey important to get some basic skills wey go fit save their lives before medical professional go come.