Common workplace injuries (Pidgin)

You sabi say injury for working place dey quite common?

These injuries dey usually happen because of machines wey no good and workingb policies wey poor.

Another thing wey fit cause am na stress, Na why workers need to dey take breaks when necessary, to avoid breakdown.

Leave a comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *