Your Health and Wellness Partner

Birth Asphyxia (Pidgin)

Birth Asphyxia (Pidgin)


Birth Asphyxia dey happen when the brain and other organs no receive eniugh amount of oxygen and nutrients during birth or immediately dey born dem.

When pikin no cry immediately after dem born am, dem dey associate am to this condition. That first cry go help strengthen the baby lungs, help am survive outside the womb.

If that first cry take too long, e fit affect the baby oxygen level.