Your Health and Wellness Partner

Anti malarial resistance (Pidgin)

Anti malarial resistance (Pidgin)

Antimalarial resistance dey happen when antimalarial drugs no dey get effect again or e dey slow to treat the illness.

Wetin dey cause am na when you dey overuse or misuse the antimalarial drugs. When this kain thing happen, the parasite wey dey cause the sickness go become familiar with the medicine, then dem go develop defence mechanism wey go make dem continue to dey survive and e go make the sickness difficult to treat.