Helping Girls Develop a Healthy Body Image (How we Fit Epp Small Girls Love Their Body)
Na wetin dey reign for area children dey learn pass as them dey grow but mama and papa get power over pikin pass outsiders . The painful thing be say many mama and papa no even know say them get this power talkless of make them sabi use the power . As mama na so so grumble the pikin they hear you grumble about your body how you want make she take like her own body ?? But if the mama don accept her body the way God give am the pikin sef go accept her own body and outsider...